COMMON PIDGIN PROVERBS IN NAIJA!....LOL

 Image result for funny cartoon pictures in pidgin english

1. Crase no hard to form, na the trekking be wahala.
English translation: "Easier said than done.
2. No matter how hot your temper be, e no fit boil beans.
English Translation: Calm down, your temper won't solve the problem.
3. Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup.
English Translation: You can't run away from your destiny. continue after the cut


4. Today's Newspaper na tomorrow Suya wrap.
English translation: Keep calm! Nothing lasts forever.
5. Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef.
English Translation: Just be patient. Let the game come to you. Don't rush!
6. Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different.
English Translation: How you start doesn't matter, what matters is how you finish.
7. Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.
English Translation: Give unto Caesaer what's Caesar's.
8. The difference between puff-puff and doughnut na packaging.
English Translation: Don't judge base on appearance alone.
9. Escort me, Escort me, na im slave trade take start.
English translation: Serious things sometimes start like a joke.
10. Water wey dem take make eba no fit return.
English translation: Don't cry over spilled milk.
11. No be today yansh dey back.
English: The more things change, the more they remain the same.
12. Na clap dem take dey enter dance.
English: Once you start, its out of your control.
13. At all at all na winsh.
English: Half bread is better than none.
14. I get am before no be property.
English: Never rest on your laurels.
15. Who no go, no know.
English: Experience is the best teacher.
16. No be the way dem take dey drink water dem dey drink pepper soup.
English: Adapt your plans to new situations.
17. I no fit climb - na ground dem for dey talk am.
English: Do not start what you can't finish.
18. Who dey cry dey see road.
English: Use common sense even in sorrow.
19. I no gree, I no gree na im dey tear trouser.
English: Avoid conflict from the beginning...know when to let go.
20. Na cooperation make rice dey full pot.
English: You can achieve more with team work.
21. Feel at home na im dey spoil TV.
English: Don't be too comfortable to the extent of fiddling with other people's property.
22. Bring suya, bring suya, na nama (cow) body dey suffer am.
English: every action has a consequence.
23. Pickin wey take agbada start guy go talk wetin e go wear when e don old.
English: Slow and steady wins the race. Don't hurry through life's stages.
24. Today's Cassava na im go be garri tomorrow.
English: No condition is permanent.
25. If your neighbour bear bear catch fire, you go quick soak your own for water.
English: Prevention is better than cure.
26. Small pikin wey talk say e go shake iroko tree, na im head e go shake.
English: Know your limits.
26. Person wey borrow cloth go party no dey dance too much.
English: Use other people's things carefully.
27. Who get big teeth must get big lips.
English: Be ready to solve the problems you create.
28. It's a small world - Oya make your papa come trek am na.
English: Easier said than done.
29. Na house wey collapse na im make goat climb am.
English: People who ordinarily should not be up to you, will take advantage of your downfall.

No comments